Goals and Full Match highlights || Cameroon Vs Ethiopia 4-0 Afcon 2021-2022 || Total Energiesafcon2021 Cameroon vs Ethiopia: Vincent Aboubakar goals give Cameroon 4-1 victory over Ethiopia Cameroon thump Ethiopia to reach AFCON last 16 as Aboubakar, Toko Ekambi star Aboubakar two second half goals don make am get four goals for di competition. Im bin score two goals for Cameroon first match wit Burkina Faso on Monday wia di Indomitable Lions win 2-1. Karl Toko Ekambi also score two goals for di match - one for first half and di oda one for second half. Ethiopia wey start well for di first half lose concentration immediately di second half start. Cameroon don become di first kontri to qualify to di next round afta dia victory against Ethiopia. Di two teams bin meet for Afcon for 1970, wen Cameroon beat Ethiopia 3-2 and for 2016 Nations cup wia dem play goalless draw. Join this channel to get access to perks: https://www.youtube.com/channel/UCGTzUEj2poIwp3CvEIwIAzQ/join #Cameroon #Ethiopia #FCON2021