African Nations cup qualification Below is a link to our Paypal if you want to support us financially. Thank you very much #Afcon 2021: As our Supereagles players dey cari ginger face benin republic & later lesotho for dis march, football republik sharply run dia sabiness check on dem, give dia blessings and ask dem wetin the fans wan know gan gan #SenegalvsEswatini #Senegalfootball #Eswatini #senegal